Difference between revisions of "F9"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Wetin person fit get for exam wey e write.
+
#Wetin person fit get for exam wey e write.
:* {{ux|dv|Na '''F9''' she bin get for Biology.|(NSC_2021, She failed biology.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''F9''' she bin get for Biology.|(NSC_2021, She failed biology.)}}
:* {{ux|dv| Di girl pack pack F9 full for her WAEC.|(NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di girl pack pack F9 full for her WAEC.|(NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)}}
 +
#Make person no do something well.
 +
#:* {{ux|dv| You dey shout sey you be chef, oya cook ogbolo, you go cook gum. Na F9 you get.|(NSC_2022, You boasted that you are a chef. Okay then, make ogbono soup, you made glue instead. You failed.)}}
 +
#:* {{ux|dv| No be F9 government wey no fit give people light and water suppose get?|(NSC_2022, Shouldn’t the government that could not provide electricity and water be called a failure?)}}
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
*Enghlish: ''to fail''
+
*Enghlish: ''fail''

Revision as of 14:10, 28 June 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From English: faill and 9

Pronunciation

  • ɛ́fnaîn

Play Play

Noun

  1. Wetin person fit get for exam wey e write.
    • Na F9 she bin get for Biology.  — (NSC_2021, She failed biology.)
    • Di girl pack pack F9 full for her WAEC.  — (NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)
  2. Make person no do something well.
    • You dey shout sey you be chef, oya cook ogbolo, you go cook gum. Na F9 you get.  — (NSC_2022, You boasted that you are a chef. Okay then, make ogbono soup, you made glue instead. You failed.)
    • No be F9 government wey no fit give people light and water suppose get?  — (NSC_2022, Shouldn’t the government that could not provide electricity and water be called a failure?)

Translation

  • Enghlish: fail