Difference between revisions of "F9"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Wetin person | + | #Wetin person dey get when e fail exam for secondary school. |
#:* {{ux|dv|Na '''F9''' she bin get for Biology.|(NSC_2021, She failed biology.)}} | #:* {{ux|dv|Na '''F9''' she bin get for Biology.|(NSC_2021, She failed biology.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Di girl pack pack F9 full for her WAEC.|(NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)}} | #:* {{ux|dv| Di girl pack pack F9 full for her WAEC.|(NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)}} |
Latest revision as of 10:46, 29 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: faill and 9
Pronunciation
- ɛ́fnaîn
Noun
- Wetin person dey get when e fail exam for secondary school.
- Na F9 she bin get for Biology. — (NSC_2021, She failed biology.)
- Di girl pack pack F9 full for her WAEC. — (NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)
- Make person no do something well.
- You dey shout sey you be chef, oya cook ogbolo, you go cook gum. Na F9 you get. — (NSC_2022, You boasted that you are a chef. Okay then, make ogbono soup, you made glue instead. You failed.)
- No be F9 government wey no fit give people light and water suppose get? — (NSC_2022, Shouldn’t the government that could not provide electricity and water be called a failure?)
Translation
- Enghlish: fail