F9

Revision as of 14:07, 28 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative form

Etymology

From English: faill and 9

Pronunciation

  • ɛ́fnaîn

Play Play

Noun

Wetin person fit get for exam wey e write.

  • Na F9 she bin get for Biology.  — (NSC_2021, She failed biology.)
  • Di girl pack pack F9 full for her WAEC.  — (NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)

Translation

  • Enghlish: to fail