firewood

(Redirected from Firewood)

Naija

Etymology

From: English firewood

Pronunciation

  • fàjàwûd

Play Play

Noun

  • Tree wey de cut, pieces am wey de fit put fire use am cook.
  • Dem go find firewood, go for bush.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)
  • Ezinma go out bring some stick from the big bundle of firewood.  — (katakata__218, Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)
  • Abi make I tie di firewood with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road.  — (deuber__2776, To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)

Translations

  • English: firewood