gara
(Redirected from Gara)
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gárá
Verb
- Make person dey make yanga about.
- E just dey gara cos e hit jackpot. — (His arrogance is caused by the jackpot he won at the lottery.)
- Make person dey form like sey im get power upanddown.
- You sabi dey do gara sha. — (You are good at prancing about.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Arrogant or proud