greek

(Redirected from Greek)

Naija

Etymology

From: English greek

Pronunciation

  • grîk

Play


Noun

  • yeye talk wey person dey talk.
  • I dey talk to you, you dey speak greek.  — (We are having a conversation and you are saying nonsense.)

Synonyms

grammar

Translations

  • English: nonsense