gwandu

(Redirected from Gwandu)

Naija

Etymology

From Hausa: gandu tribute and farm

Pronunciation

  • gwándù

Play Play

Noun

  • Someting wey person fit drink wey go sweet person.
  • Na to arrange better gwandu and puff puff na im go make sense dis evening.  — (To fix a beverage and puff puff will be really good for dinner.)
  • You say you want gwandu but you no hold money. Noting dey my hand o.  — (You say you want a beverage but you don't have any money. I don't have any money with me.)

Translations

English: beverage