otumokpo
(Redirected from Otumokpo)
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɔ̀tùmɔ̀kpɔ̀
Noun
- Someting wey people dey do wey ancestors and spirit dem dey give power make di people wey come collect am fit use am do someting.
- All dose otumokpo wey you carry, dem no dey work again. — (All the charm you are carrying has expired.)
- Naotumokpo him take catch de woman, no be love. — (The woman is not in love with him, she was charmed.)
Synonyms
Translations
- English: charms