charm

Naija

Etymology

From English: charm

Pronunciation

  • tʃɑ̂m

Play Play

Noun

  • Juju wey people dey use dey do different tings.
  • I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm.  — ( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
  • Dat man don use charm for di girl.  — ( The man has used magical powers to bewitch the girl.)

Synonym

Translation

English: magical powers

Verb

  • Make person dey use juju for anoder person.
  • Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand.  — (The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
  • Dem charm di man sotay e no sabi where im dey.  — (They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)

Synonym

Translation

English: charmed