use
(Redirected from Use)
Naija
Etymology
From: English use
Pronunciation
- jûz
Verb
- Sey person carry someting do someting.
- I don use di knife finish. — (I have finished using the knife.)
- So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
- Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. — (They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
- Make person nack person.
- Chima use me finish con go village bring wife. — (Chima slept with me and later dumped me.)
- Make person dey waste person time.
- Dat girl dey use me talk. — (That girl has kept me waiting and is talking to someone.)
- Dat yeye guy dey use me dey watch film. — (That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)
- Make person carry person do juju.
- E dey shout sey im uncle don use am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. — (He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)
Translations
- English: Use, waste time, use for rituals