Difference between revisions of "Uselu"

Line 15: Line 15:
  
===Noun===
 
===Noun===
Di hospital wey de dey treat person wey don [[kolo]].
+
* Di hospital wey de dey treat person wey don [[kolo]].
 
:*{{ux|dv|If na so you wan dey carry smoke [[igbo]] you fit land for '''Uselu''' when e turn you to [[kolo]].|(NSC_Abonyi_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you may end up in the psychiatric facility.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: "A psychiatric institution".
 
* English: "A psychiatric institution".

Revision as of 14:41, 5 August 2021

Naija

Etymology

From Edo:

  • Uselu (the quarter of Benin Kingdom where the Edaiken has his court)
  • Uselu na di place wey Federal Neuro-Psychiatric Hospital dey for Bini.

Pronunciation

ùsèlú

Play

Usage

Dem dey use am well well for Benin city for South south Nigeria.

Noun

  • Di hospital wey de dey treat person wey don kolo.
  • If na so you wan dey carry smoke igbo you fit land for Uselu when e turn you to kolo.  — (NSC_Abonyi_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you may end up in the psychiatric facility.)

Translation

  • English: "A psychiatric institution".