Difference between revisions of "Uselu"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation...")
 
 
(16 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From Edo:
 +
* ''Uselu'' (''Di quarter for Bini Kingdom where di Edaiken dey dey'')
 +
* Uselu na di place wey Federal Neuro-Psychiatric Hospital dey for Bini.
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
ùsèlú
===Usage===
+
 
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-Uselu.f.ogg</sm2>
===POS===
+
<sm2>Pcm-ng-uselu.m.ogg</sm2>
#
+
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
===Noun===
====Related forms====
+
* Di hospital wey de dey treat person wey don [[kolo]].
====Synonym====
+
:*{{ux|dv|If na so you wan dey carry smoke [[igbo]] you fit land for '''Uselu''' when e turn you to [[kolo]].|(NSC_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you may end up in the psychiatric facility.)}}
====Antonym====
+
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: "A psychiatric institution".

Latest revision as of 02:23, 26 December 2022

Naija

Etymology

From Edo:

  • Uselu (Di quarter for Bini Kingdom where di Edaiken dey dey)
  • Uselu na di place wey Federal Neuro-Psychiatric Hospital dey for Bini.

Pronunciation

ùsèlú

Play Play

Noun

  • Di hospital wey de dey treat person wey don kolo.
  • If na so you wan dey carry smoke igbo you fit land for Uselu when e turn you to kolo.  — (NSC_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you may end up in the psychiatric facility.)

Translation

  • English: "A psychiatric institution".