Difference between revisions of "Uselu"

Line 11: Line 11:
 
Dem dey use am well well for Benin city for South south Nigeria.
 
Dem dey use am well well for Benin city for South south Nigeria.
  
===POS===
+
===Noun===
#
+
Na di hospital wey de dey treat person wey don [[kolo]].
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:{{ux|dv|If na so you wan dey carry smoke [[igbo]] you fit land for '''Uselu''' when e turn you to [[kolo]]. |(NSC_Abonyi_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you will end up in the psychiatric facility.)}}
====Related forms====
+
 
====Synonym====
+
 
====Antonym====
+
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: "A psychiatric institution".

Revision as of 20:24, 4 December 2020

Naija

Etymology

From: Edo language "Uselu meaning the quarter of Benin Kingdom where the Edaiken has his court.

Pronunciation

Ùsèlú Play


Usage

Dem dey use am well well for Benin city for South south Nigeria.

Noun

Na di hospital wey de dey treat person wey don kolo.

  1. If na so you wan dey carry smoke igbo you fit land for Uselu when e turn you to kolo.  — (NSC_Abonyi_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you will end up in the psychiatric facility.)


Translation

  • English: "A psychiatric institution".