Uselu

Naija

Etymology

From Edo:

  • Uselu (the quarter of Benin Kingdom where the Edaiken has his court)
  • Uselu na di place wey Federal Neuro-Psychiatric Hospital dey for Bini.

Pronunciation

ùsèlú

Play


Usage

Dem dey use am well well for Benin city for South south Nigeria.

Noun

Di hospital wey de dey treat person wey don kolo.

  • If na so you wan dey carry smoke igbo you fit land for Uselu when e turn you to kolo.  — (NSC_Abonyi_2020, An addiction to marijuana may lead to phychosis and then you may end up in the psychiatric facility.)

Translation

  • English: "A psychiatric institution".