abachastov

Naija

Etymology

From: the name Abacha and English Stove

Pronunciation

  • àbátʃástòv

Play Play

Noun

  • stove wey de dey fit put wetin dem shave comot from wood take cook
  • im stove na abachastov.  — (Egbokhare_ 2021, He has an improvised stove.)

Synonyms

Translations

  • English: a stove that is fuelled with wooden shaving