Naija
Etymology
From: the name Abacha and English Stove
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Stove wey de dey fit put wetin dem shave comot from wood take cook.
- im stove na abachastov. — (NSC_2021, He has an improvised stove.)
Synonyms
Translations
- English: a stove that is fueled with wooden shavings