Difference between revisions of "abeg"

 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-abeg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-abeg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-abeg.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-abeg.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 41
 
* Frequency rank in NSC treebank: 278
 
* Frequency in raw corpus: 303
 
* Frequency rank in raw corpus: 977
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Na word wey de dey take ask person make e do someting.
+
# Word wey de dey take tell person with [[sweetmouth]] make e do someting  
 
+
#:*{{ux|dv|'''Abeg''', help me draw di picture.|(Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)}}
:*{{ux|dv|'''Abeg''', help me draw di picture.|(Egbokhare_ )}}
+
#:*{{ux|dv|God '''abeg'''. |(ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)}}
 +
# Word wey de dey use take show sey person tire or surprise for someting.
 +
#:*{{ux|dv|'''Abeg''' o! |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o!)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 24: Line 20:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''please''
 
* English: ''please''
 
===Interjection===
 
abeg: 
 
#: {{ux|dv|'''Abeg''' o! |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o !)}}
 
#: {{ux|dv|'''Abeg''' o. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__76, Please.)}}
 
# discourse (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Eh '''abeg'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__52, Eh ! please.)}}
 
#: {{ux|dv|Ah '''abeg''' kai. |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__113, Please.)}}
 
# vocative (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|God '''abeg'''. |(ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)}}
 
#: {{ux|dv|Na im, wey we go God, '''abeg'''! |(ENU_33_A-Beg_MG__89, That's why we go begging God.)}}
 
# advcl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I tell Jehovah sey: “If the dog dem reach where we dey, '''abeg''', make we quick die!” When the dog reach where we dey, dem come stop. |(jw__8524, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus ask the papa sey: “Since when this thing start?” E answer Jesus sey: “Na from small pikin and many times, e go push am enter fire and water make e die.” The man come dey beg: “If you go fit do anything, '''abeg''', pity for us and help us.”— Mark 9:21, 22 . |(jw__3047, __no translation__)}}
 
 
 
====Translations====
 
* English: please
 

Latest revision as of 18:01, 19 February 2022

Naija

Etymology

From: English pronoun I and beg

Pronunciation

  • àbɛ̂g

Play Play

Adverb

  1. Word wey de dey take tell person with sweetmouth make e do someting
    • Abeg, help me draw di picture.  — (Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)
    • God abeg.  — (ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)
  2. Word wey de dey use take show sey person tire or surprise for someting.
    • Abeg o!  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o!)

Related forms

Translations

  • English: please