Difference between revisions of "abeg"
(→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | Na word wey de dey take tell person with | + | Na word wey de dey take tell person with [[sweetmouth]] make e do someting or de use take show sey person tire or surprise for someting. |
:*{{ux|dv|'''Abeg''', help me draw di picture.|(Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)}} | :*{{ux|dv|'''Abeg''', help me draw di picture.|(Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)}} |
Revision as of 13:38, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: English pronoun I and beg
Pronunciation
- àbɛ̂g
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 41
- Frequency rank in NSC treebank: 278
- Frequency in raw corpus: 303
- Frequency rank in raw corpus: 977
Adverb
Na word wey de dey take tell person with sweetmouth make e do someting or de use take show sey person tire or surprise for someting.
- Abeg, help me draw di picture. — (Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)
- Abeg o! — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o!)
- God abeg. — (ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)
Related forms
Translations
- English: please