abeg

Naija

Etymology

From: English pronoun I and beg

Pronunciation

  • àbɛ̂g

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 41
  • Frequency rank in NSC treebank: 278
  • Frequency in raw corpus: 303
  • Frequency rank in raw corpus: 977

Adverb

Na word wey de dey take ask person make e do someting.

  • Abeg, help me draw di picture.  — (Egbokhare_ )

Related forms

Translations

  • English: please

Interjection

abeg:

  1. Abeg o!  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o !)
    Abeg o.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__76, Please.)
  2. discourse (frequency:4)
    Eh abeg.  — (IBA_42_Barrabas_DG__52, Eh ! please.)
    Ah abeg kai.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__113, Please.)
  3. vocative (frequency:2)
    God abeg.  — (ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)
    Na im, wey we go God, abeg!  — (ENU_33_A-Beg_MG__89, That's why we go begging God.)
  4. advcl:relcl (frequency:2)
    I tell Jehovah sey: “If the dog dem reach where we dey, abeg, make we quick die!” When the dog reach where we dey, dem come stop.  — (jw__8524, __no translation__)
    Jesus ask the papa sey: “Since when this thing start?” E answer Jesus sey: “Na from small pikin and many times, e go push am enter fire and water make e die.” The man come dey beg: “If you go fit do anything, abeg, pity for us and help us.”— Mark 9:21, 22 .  — (jw__3047, __no translation__)


Translations

  • English: please