abeg

Naija

Etymology

From: English pronoun I and beg

Pronunciation

  • àbɛ̂g

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 41
  • Frequency rank in NSC treebank: 278
  • Frequency in raw corpus: 303
  • Frequency rank in raw corpus: 977

Adverb

Na word wey de dey take tell person with sweet mouth make e do someting or de use take show sey person tire or surprise for someting.

  • Abeg, help me draw di picture.  — (Egbokhare_ 2021, Please, help me draw the picture.)
  • Abeg o!  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__121, Please o!)
  • God abeg.  — (ENU_33_A-Beg_MG__7, God, please!)

Related forms

Translations

  • English: please