Difference between revisions of "abegi"
(→Noun) |
|||
Line 30: | Line 30: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''I am tired'' | * English: ''I am tired'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 16:12, 1 March 2021
Naija
Etymology
From: the English phrase I beg.
Pronunciation
- àbɛ́ɛ̀gì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 28
- Frequency rank in raw corpus: 4526
Interjection
Na word wey de dey talk take show sey body tire person for matter.
- Abegi, I don tire o. — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__60, Please, I am tired.)
- Abegi! — (WAZK_05_Reincarnation_DG__15, I am tired, please!)
- Abegi ah. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__143, I am perplexed!)
- Hm eh hm hm eh eh abegi. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__19, Hm, eh, hm, hm, eh, eh, Please, I am tired!.)
- E no matter o abegi. — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__76, It doesn't matter, please.)
Related forms
Translations
- English: I am tired