Difference between revisions of "abegi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: the English phrase, "" I beg ""."
+
From: the English phrase, ''I beg''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 16:00, 1 March 2021

Naija

Etymology

From: the English phrase, I beg.

Pronunciation

  • àbɛ́ɛ̀gì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 28
  • Frequency rank in raw corpus: 4526

Adverb/Interjection

Na word wey de dey take tell person with sweet mouth make e do someting or de use take show sey person tire or surprise for someting.

  • Abegi, I don tire o.  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__60, Please, I am tired.)
  • Abegi see I don tire o.  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__79, Please, look, I am tired.)

Na word wey de dey take show sey body tire person for matter.

  • Abegi!  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__15, Please, I am tired!)
  • Abegi ah.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__143, I am perplexed!)
  • Hm eh hm hm eh eh abegi.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__19, Hm, eh, hm, hm, eh, eh, Please, I am tired!.)
  1. E no matter o abegi.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__76, It doesn't matter, please.)
    Mstchew which kain abegi.  — (NST_cleaned__29249, __no translation__)
  2. discourse (frequency:2)
    Abegi haha.  — (KAD_04_Indian-Movies_DG__36, Please haha.)
    Hm eh hm hm eh eh abegi.  — (NST_cleaned__10418, __no translation__)

Interjection

Related forms


Translations

  • English: I am tired

Noun

dismissive

Synonyms

  • nna 0.81 58, hmhm 0.80 116, jare 0.79 32, mtschew 0.78 50, chai 0.78 13, olorun 0.78 6, sharwama 0.78 19, gaskiya 0.77 23, hey 0.75 96

Translations

  • English: dismissive