abegi
Naija
Etymology
From: the English phrase, I beg.
Pronunciation
- àbɛ́ɛ̀gì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 28
- Frequency rank in raw corpus: 4526
Adverb/Interjection
Na word wey de dey take tell person with sweet mouth make e do someting or de use take show sey person tire or surprise for someting.
- Abegi, I don tire o. — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__60, Please, I am tired.)
- Abegi see I don tire o. — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__79, Please, look, I am tired.)
Na word wey de dey take show sey body tire person for matter.
- Abegi! — (WAZK_05_Reincarnation_DG__15, Please, I am tired!)
- Abegi ah. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__143, I am perplexed!)
- Hm eh hm hm eh eh abegi. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__19, Hm, eh, hm, hm, eh, eh, Please, I am tired!.)
- E no matter o abegi. — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__76, It doesn't matter, please.)
- Mstchew which kain abegi. — (NST_cleaned__29249, __no translation__)
- discourse (frequency:2)
- Abegi haha. — (KAD_04_Indian-Movies_DG__36, Please haha.)
- Hm eh hm hm eh eh abegi. — (NST_cleaned__10418, __no translation__)
Interjection
Related forms
Translations
- English: I am tired
Noun
dismissive
Synonyms
- nna 0.81 58, hmhm 0.80 116, jare 0.79 32, mtschew 0.78 50, chai 0.78 13, olorun 0.78 6, sharwama 0.78 19, gaskiya 0.77 23, hey 0.75 96
Translations
- English: dismissive