Difference between revisions of "abi"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
# Na word wey person dey talk when di [[talktalk]] no dey sure. | # Na word wey person dey talk when di [[talktalk]] no dey sure. | ||
#:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )}} | #:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Which levels make I run you? Coke abi fanta. |(NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)}} | ||
# De dey use am join [[talktalk]] or ask question as di talk be. | # De dey use am join [[talktalk]] or ask question as di talk be. | ||
#:* {{ux|dv| Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi? |(KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)}} | #:* {{ux|dv| Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi? |(KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)}} |
Revision as of 14:11, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba tabi meaning or
Pronunciation
- àbí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 51
- Frequency rank in NSC treebank: 237
- Frequency in raw corpus: 494
- Frequency rank in raw corpus: 651
Conjunction
- Na word wey person dey talk when di talktalk no dey sure.
- Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o. — (Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )
- Which levels make I run you? Coke abi fanta. — (NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)
- De dey use am join talktalk or ask question as di talk be.
- Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi? — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)
Synonyms
Translations
- English: or