Difference between revisions of "abi"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-abi.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-abi.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-abi.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-abi.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 51
 
* Frequency rank in NSC treebank: 237
 
* Frequency in raw corpus: 494
 
* Frequency rank in raw corpus: 651
 
  
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===

Revision as of 18:32, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba tabi meaning or

Pronunciation

  • àbî

Play Play

Conjunction

  1. Na word wey person dey talk when di talktalk no dey sure.
    • Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.  — (Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )
    • Which levels make I run you? Coke abi fanta.  — (NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)
  2. De dey use am join talktalk or ask question as di talk be.
    • Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi?  — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)

Synonyms

Translations

  • English: or