Difference between revisions of "abi"

Line 10: Line 10:
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
 
# Na word wey person dey talk when di [[talktalk]] no dey sure.
 
# Na word wey person dey talk when di [[talktalk]] no dey sure.
#:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )}}
+
#:* {{ux|dv| Musa '''abi''' na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.|(Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )}}
 
#:* {{ux|dv| Which levels make I run you? Coke abi fanta. |(NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)}}
 
#:* {{ux|dv| Which levels make I run you? Coke abi fanta. |(NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)}}
 
# De dey use am join [[talktalk]] or ask question as di talk be.
 
# De dey use am join [[talktalk]] or ask question as di talk be.

Revision as of 18:34, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba tabi meaning or

Pronunciation

  • àbî

Play Play

Conjunction

  1. Na word wey person dey talk when di talktalk no dey sure.
    • Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o.  — (Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )
    • Which levels make I run you? Coke abi fanta.  — (NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)
  2. De dey use am join talktalk or ask question as di talk be.
    • Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi?  — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)

Synonyms

Translations

  • English: or