abi
Naija
Etymology
From: Yoruba tabi meaning or
Pronunciation
- àbí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 51
- Frequency rank in NSC treebank: 237
- Frequency in raw corpus: 494
- Frequency rank in raw corpus: 651
Conjunction
- Na word wey person dey talk when di talktalk no dey sure.
- Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o. — (Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the casue of the problem. )
- De dey use am join talktalk or ask question as di talk be.
Synonyms
Translations
- English: or