Difference between revisions of "abobi"

Line 8: Line 8:
 
===Usage===
 
===Usage===
 
* De dey use am wellwell for Port Harcourt side.
 
* De dey use am wellwell for Port Harcourt side.
===Definition===
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Name wey de call person when de no call person name.
 
* Name wey de call person when de no call person name.

Revision as of 11:52, 6 December 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

àbɔ́bɪ̀ Play Play

Usage

  • De dey use am wellwell for Port Harcourt side.

Noun

  • Name wey de call person when de no call person name.
  • Abobi wetin dey sup for your side?  — (Hey mister, how are things with you? )
  • Abobi calm down o, men no too dey like who dey shout.  — (NSC_2021, Mister, calm down. The guys here don't like it when people shout.)

Synonym

bros, guy

Translation

  • English: mister