Difference between revisions of "abobi"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
àbɔ́bɪ̀ | àbɔ́bɪ̀ | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-abobi.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-abobi.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-abobi.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-abobi.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
* De dey use am wellwell for Port Harcourt side. | * De dey use am wellwell for Port Harcourt side. |
Revision as of 18:03, 31 December 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
àbɔ́bɪ̀
Usage
- De dey use am wellwell for Port Harcourt side.
Noun
- Name wey de call person when de no call person name.
- Abobi wetin dey sup for your side? — (Hey mister, how are things with you? )
- Abobi calm down o, men no too dey like who dey shout. — (NSC_2021, Mister, calm down. The guys here don't like it when people shout.)
Synonym
Translation
- English: mister