Difference between revisions of "abobi"

 
Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Name wey de call person when de no call person name.
 
* Name wey de call person when de no call person name.
:* {{ux|dv| '''Abobi wetin dey sup for your side?  |(Hey mister, how are things with you? )}}
+
:* {{ux|dv| '''Abobi''' wetin dey sup for your side?  |(Hey mister, how are things with you? )}}
:* {{ux|dv| '''Abobi''' calm down o, men no too dey like who dey shout. |(NSC_2021, Mister, calm down. The guys here don't like it when people shout.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Abobi''' calm down o, men no too dey like who dey shout. |(Mister, calm down. The guys here don't like it when people shout.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[bros]], [[guy]]
 
[[bros]], [[guy]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''mister''
 
* English: ''mister''

Latest revision as of 10:40, 10 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

àbɔ́bɪ̀

Play Play

Usage

  • De dey use am wellwell for Port Harcourt side.

Noun

  • Name wey de call person when de no call person name.
  • Abobi wetin dey sup for your side?  — (Hey mister, how are things with you? )
  • Abobi calm down o, men no too dey like who dey shout.  — (Mister, calm down. The guys here don't like it when people shout.)

Synonym

bros, guy

Translation

  • English: mister