aboki

Naija

Etymology

From: Hausa àbóːkìː, 'friend'

Pronunciation

  • àbókí

Play Play

Noun

  • Man abi boy wey be Fulani or e be Hausa.
  • If you see any aboki wey dey sell water, help me call am .  — (If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
  • Some of dis aboki dem go school well well o.  — (Some of these Hausa young men are quite educated)

Translations

  • English: Hausa/Fulani male