Difference between revisions of "aboki"

Line 17: Line 17:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Na any young Hausa/Fulani bor [[abi]] man.
 
*Na any young Hausa/Fulani bor [[abi]] man.
#:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)}}
+
:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)}}
#:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}}
+
:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}}
#:* {{ux|dv|Some of dese '''aboki''' dem go school [[well well]] o.|(NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)}}
+
:* {{ux|dv|Some of dese '''aboki''' dem go school [[well well]] o.|(NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)}}
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
*Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
 
*Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
#:* {{ux|dv|walahi, if you see some '''aboki''' you go love dem. dey can fine!.|(NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)}}
+
:* {{ux|dv|walahi, if you see some '''aboki''' you go love dem. dey can fine!.|(NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)}}
#:* {{ux|dv|You be '''aboki'''? See as you dirty. .|(NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)}}
+
:* {{ux|dv|You be '''aboki'''? See as you dirty. .|(NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Any young Hausa/Fulani male''
 
* English: ''Any young Hausa/Fulani male''

Revision as of 15:12, 13 January 2021

Naija

Etymology

From: Hausa meaning 'my friend'

Pronunciation

  • àbókí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 42287

Noun

  • Na any young Hausa/Fulani bor abi man.
  • All dese aboki dem, dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)
  • If you see any of dis aboki wey dey sell water, help me call am .  — (NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
  • Some of dese aboki dem go school well well o.  — (NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)

Adjective

  • Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
  • walahi, if you see some aboki you go love dem. dey can fine!.  — (NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)
  • You be aboki? See as you dirty. .  — (NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)

Translations

  • English: Any young Hausa/Fulani male