Difference between revisions of "aboki"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na any young Hausa/Fulani bor [[abi]] man.
+
# Na any young Hausa/Fulani boy [[abi]] man.
 
#:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)}}
 
#:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)}}
 
#:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}}
 
#:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}}

Revision as of 14:34, 10 May 2021

Naija

Etymology

From: Hausa àbóːkìː, 'friend'

Pronunciation

  • àbókí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 42287

Noun

  1. Na any young Hausa/Fulani boy abi man.
    • All dese aboki dem, dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)
    • If you see any of dis aboki wey dey sell water, help me call am .  — (NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
    • Some of dese aboki dem go school well well o.  — (NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)
  2. Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
    • walahi, if you see some aboki you go love dem. dey can fine!.  — (NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)
    • You be aboki? See as you dirty. .  — (NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)

Translations

  • English: Any young Hausa/Fulani male