Difference between revisions of "aboki"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na any young Hausa/Fulani boy [[abi]] man.
+
* Young Hausa/Fulani boy [[abi]] man.
#:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)}}
+
:* {{ux|dv|All dis '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)}}
#:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}}
+
:* {{ux|dv|If you see any '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}}
#:* {{ux|dv|Some of dese '''aboki''' dem go school [[well well]] o.|(NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)}}
+
#:* {{ux|dv|Some of dis '''aboki''' dem go school [[well well]] o.|(NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)}}
# Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
 
#:* {{ux|dv|walahi, if you see some '''aboki''' you go love dem. dey can fine!.|(NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)}}
 
#:* {{ux|dv|You be '''aboki'''? See as you dirty. .|(NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''young Hausa/Fulani male''
 
* English: ''young Hausa/Fulani male''

Revision as of 21:54, 17 July 2021

Naija

Etymology

From: Hausa àbóːkìː, 'friend'

Pronunciation

  • àbókí

Play Play

Noun

  • Young Hausa/Fulani boy abi man.
  • All dis aboki dem, dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)
  • If you see any aboki wey dey sell water, help me call am .  — (NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
    • Some of dis aboki dem go school well well o.  — (NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)

Translations

  • English: young Hausa/Fulani male