Difference between revisions of "aboki"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Man abi boy wey be Fulani or e be Hausa. |
:* {{ux|dv|If you see any '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}} | :* {{ux|dv|If you see any '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}} | ||
:* {{ux|dv|Some of dis '''aboki''' dem go school [[well well]] o.|(NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)}} | :* {{ux|dv|Some of dis '''aboki''' dem go school [[well well]] o.|(NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''young Hausa/Fulani male'' | * English: ''young Hausa/Fulani male'' |
Revision as of 12:49, 9 August 2021
Naija
Etymology
From: Hausa àbóːkìː, 'friend'
Pronunciation
- àbókí
Noun
- Man abi boy wey be Fulani or e be Hausa.
- If you see any aboki wey dey sell water, help me call am . — (NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
- Some of dis aboki dem go school well well o. — (NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)
Translations
- English: young Hausa/Fulani male