Difference between revisions of "aboki"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Na any young Hausa/Fulani boy. | |
#:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020. These Hausa boys are stubborn)}} | #:* {{ux|dv|All dese '''aboki''' dem, dem no dey hear word.|(Egbokhare_2020. These Hausa boys are stubborn)}} | ||
#:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020. If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}} | #:* {{ux|dv|If you see any of dis '''aboki''' wey dey sell water, help me call am .|(NSC_Legbeti_2020. If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Some of dese '''aboki''' dem go school well well o.|(NSC_Legbeti_2020. Some of these Hausa boys are educated)}} | #:* {{ux|dv|Some of dese '''aboki''' dem go school well well o.|(NSC_Legbeti_2020. Some of these Hausa boys are educated)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''A young | + | * English: ''A young Hausa/Fulani boy or 'my friend' in Hausa'' |
Revision as of 18:31, 30 November 2020
Naija
Etymology
From: Hausa
Pronunciation
- àbókí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 42287
Noun
Na any young Hausa/Fulani boy.
- All dese aboki dem, dem no dey hear word. — (Egbokhare_2020. These Hausa boys are stubborn)
- If you see any of dis aboki wey dey sell water, help me call am . — (NSC_Legbeti_2020. If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
- Some of dese aboki dem go school well well o. — (NSC_Legbeti_2020. Some of these Hausa boys are educated)
Translations
- English: A young Hausa/Fulani boy or 'my friend' in Hausa