aboki
Naija
Etymology
From: Hausa àbóːkìː, 'friend'
Pronunciation
- àbókí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 42287
Noun
- Na any young Hausa/Fulani boy abi man.
- All dese aboki dem, dem no dey hear word. — (Egbokhare_2020, These Hausa boys are stubborn)
- If you see any of dis aboki wey dey sell water, help me call am . — (NSC_Legbeti_2020, If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
- Some of dese aboki dem go school well well o. — (NSC_Legbeti_2020, Some of these Hausa young men are quite educated)
- Na wen pesin behaviour abi looks be like de Hausa/Fulani pesin.
- walahi, if you see some aboki you go love dem. dey can fine!. — (NSC_Legbeti_2020, You will love some Fulani young men when you meet them, they are very handsome)
- You be aboki? See as you dirty. . — (NSC_Legbeti_2020, You look dirty like an Hausa urchin)
Translations
- English: Any young Hausa/Fulani male