aboki
Naija
Etymology
From: Hausa àbóːkìː, 'friend'
Pronunciation
- àbókí
Noun
- Man abi boy wey be Fulani or e be Hausa.
- If you see any aboki wey dey sell water, help me call am . — (If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
- Some of dis aboki dem go school well well o. — (Some of these Hausa young men are quite educated)
Translations
- English: Hausa/Fulani male