aboki

Revision as of 18:31, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Hausa

Pronunciation

  • àbókí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 42287

Noun

Na any young Hausa/Fulani boy.

    • All dese aboki dem, dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2020. These Hausa boys are stubborn)
    • If you see any of dis aboki wey dey sell water, help me call am .  — (NSC_Legbeti_2020. If you notice any of these Hausa boys hawking water, kindly call one for me.)
    • Some of dese aboki dem go school well well o.  — (NSC_Legbeti_2020. Some of these Hausa boys are educated)

Translations

  • English: A young Hausa/Fulani boy or 'my friend' in Hausa