Difference between revisions of "action"

Line 18: Line 18:
 
Na di doings wey person get
 
Na di doings wey person get
  
 
+
:*{{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|no translation}}
 
# - (frequency:124)
 
#: {{ux|dv|'''Action'''? |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__1, Action ?)}}
 
 
#: {{ux|dv|Moh we know di '''action''', |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the action.)}}
 
#: {{ux|dv|Moh we know di '''action''', |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the action.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''action''' continue to dey push di tori say dem dey date. |(bbc__74521, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''action''' continue to dey push di tori say dem dey date. |(bbc__74521, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''action''' of di Police no shows odas good image of our kontri. |(bbc__1366, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''action''' of di Police no shows odas good image of our kontri. |(bbc__1366, __no translation__)}}
# amod-det (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|E never clear who dey lead dis military '''action'''. |(bbc__44798, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Dis kain '''action''' fall under wetin dem dey call 'tort of negligence' for Nigerian law. |(bbc__40762, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis kain '''action''' fall under wetin dem dey call 'tort of negligence' for Nigerian law. |(bbc__40762, __no translation__)}}
# cc (frequency:9)
 
 
#: {{ux|dv|Di 2019 theme dey focus on children's rights and '''action''' for Africa. |(bbc__30374, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di 2019 theme dey focus on children's rights and '''action''' for Africa. |(bbc__30374, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead of to discourage dem with our mouth and '''action''', we wey be leaders must give our youths hope |(bbc__4547, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead of to discourage dem with our mouth and '''action''', we wey be leaders must give our youths hope |(bbc__4547, __no translation__)}}

Revision as of 03:45, 28 February 2021

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ́n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1928
  • Frequency in raw corpus: 429
  • Frequency rank in raw corpus: 734


Noun

Na di doings wey person get

  • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
  1. Moh we know di action,  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__3, Let us know the action.)
    Di action continue to dey push di tori say dem dey date.  — (bbc__74521, __no translation__)
    Di action of di Police no shows odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, __no translation__)
    Dis kain action fall under wetin dem dey call 'tort of negligence' for Nigerian law.  — (bbc__40762, __no translation__)
    Di 2019 theme dey focus on children's rights and action for Africa.  — (bbc__30374, __no translation__)
    Instead of to discourage dem with our mouth and action, we wey be leaders must give our youths hope  — (bbc__4547, __no translation__)
  2. nmod (frequency:9): Action Against Hunger don deny di accuse.  — (bbc__12325, __no translation__)
    Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o.  — (NST_cleaned__19463, __no translation__)
  3. case-det (frequency:8)
    Gretha tok say dia reason for di action na to say no to environmental pollution.  — (bbc__54930, __no translation__)
    Kum Leonard Di organiser for de public craiy die say de reason for dis action na say pipo don loss dia homes  — (bbc__62662, __no translation__)
  4. amod-case (frequency:7)
    Some Pipo don dey even tok of legal action against di school but our family no get dat one for mind.  — (bbc__42, __no translation__)
    Di women wey bin do demonstration on Tuesday dey demand for more action from di authorities to protect women and stop di killings.  — (bbc__39657, __no translation__)
  5. dep (frequency:5)
    Dia action dey question whether dis police officers get any respect for human right.  — (bbc__39778, __no translation__)
    But Gabriel Azua tell BBC News Pidgin say all dis one no be today, and na action di country need.  — (bbc__21367, __no translation__)
  6. acl:relcl (frequency:5)
    Them talk say ogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then.  — (katakata__449, __no translation__)
    Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say action wey she see from di musician surprise her.  — (bbc__64664, __no translation__)
  7. amod-cc (frequency:3)
    Goment go use strong hand handle violence and illegal action.  — (bbc__927, __no translation__)
    SUNDAY AGHAEZE Nigeria President Muhammadu Buhari say im government no fit and no go allow talk talk and other action from people wey no dey responsible cause di separation of Nigeria.  — (bbc__86471, __no translation__)
  8. dep-det (frequency:2)
    One Senator, Emmanuel Bwacha say make dem enta closed session so dat di lawmakers go fit decide which action dem go take against di IG.  — (bbc__78091, __no translation__)
    Acting General Secretary, John Boadu for di press release inside assure Ghanaians say dem dey respect di role pf media as partners in development, so dem no dey support any action which go suppress press freedom.  — (bbc__12312, __no translation__)

Adjective

  • Some Liam Neeson action film  — (bbc__90902, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a violent act, intercourse