action

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ̀n

Play Play

Noun

  1. doings or ginger wey person get.
    • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
    • Di action of di Police no show odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
  2. Make person dey nack.
    • Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with dem wife.  — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
  3. Make person do someting
    • Before person go help you, you go don show action sey you need di help.  —  (If you want to be helped, you have to first show some drive.)

Synonyms

Translations

  • English: action, sexual performance, drive

Adjective

Na as someting take dey ginger.

  • Some women no too dey like action film like dat but if na love love film na dere you go see dem.  — (Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)

Translations

  • English: a violent act