Difference between revisions of "actor"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 22:04, 27 August 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
etymology:English (from the word actor)
Pronunciation
- átɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 157
- Frequency rank in raw corpus: 1545
The word is used more in written texts than orally.
Noun
actor: the protagonist in a movie -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Na so di actor con kill di Bozz. — no translation
- det (frequency:15)
- Di actor sharp-sharp tweet Yusuf directly. — (bbc__32911, __no translation__)
- Di actor no make statement wen dem give am chance to tok. — (bbc__32910, __no translation__)
- - (frequency:8)
- Even dough actor die. — (WAZA_06_Cigarettes_T__58, even though the actor dies...)
- Actor different from actor. — (bbc__12354, __no translation__)
- amod (frequency:6)
- Im talk say If you need black actor, you suppose go find black actor wey fit speak Japanese. — (bbc__59499, __no translation__)
- Before dis award, Nkanya Nkwai bin don win oda awards dem laik best actor for 'Ecrans Noirs', and e don komot five films dem; — (bbc__19548, __no translation__)
- amod-det (frequency:5)
- Di 45 year old actor don marry two times before to Hanne Norgaard and Sonya Hamlin. — (bbc__30538, __no translation__)
- Filming for Tom Cruise latest film don stop, because the top actor dey treat im ankle. — (bbc__49121, __no translation__)
- cc-flat (frequency:4)
- Musician and actor Banky W wear dis Sheikh attire — (bbc__69198, __no translation__)
- Dis na something wey US musician and actor Tyrese Gibson dey experience after im announce say im friend, US celebrity Will Smith give am $5 million. — (bbc__41719, __no translation__)
- case-det (frequency:4)
- On Wednesday tok tok pesin for police say dem don approve criminal charge against di actor. — (bbc__77817, __no translation__)
- Last last, di artwork reach di domot of di actor and he reply to one user: Talent out of this world... — (bbc__63200, __no translation__)
- cc (frequency:3)
- Di singer and actor meet demself for di set of di movie The Last Song around 2009. — (bbc__38297, __no translation__)
- Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new baby for market. — (bbc__24675, __no translation__)
- nmod (frequency:3)
- Empire actor, Jussie Smollett na one of di brand ambassador for di company. — (bbc__39897, __no translation__)
- Nollywood actor, Daniel Effiong, tell BBC Pidgin say wetin im reason say join di two cameramen pass na how dia skill just dey enta anoda level dey go. — (bbc__75386, __no translation__)
- appos (frequency:3)
- Job na actor, evangelist, and president of Jesus Loves You Evangelistic Ministries. — (bbc__61062, __no translation__)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556, __no translation__)
- det-nmod (frequency:3)
- Di ogbonge actor tok dis wan di same day she come out to thank God for her Ph.D degree wey she dedicate to her mama. — (bbc__36721, __no translation__)
- Actor-dem like, Rita Dominic and filmmaker, Charles Inojie, don follo put mouth ontop dis campaign, to try won gada di N10 million, wey doctor-dem need, to take treat di kidney sickness, wey dey worry dis ogbonge actor. — (ja102__420, __no translation__)
- acl:relcl (frequency:3)
- Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. — (bbc__58770, __no translation__)
- Neeson, even before 'Taken' film, na actor wey get respect well well for Hollywood because say e sabi act and e come get deep voice ontop. — (bbc__72591, __no translation__)
- case (frequency:2)
- Actor different from actor. — (bbc__12354, __no translation__)
- You need to smooth too much like actor but you nid to fit get your message across 2. Good communication skills — (bbc__101824, __no translation__)
- conj-det (frequency:2)
- Di 80-year-old actor, dey trial sake of say im drug and assault former basketball player Andrea Constand for 2004. — (bbc__30599, __no translation__)
- Michael Job/Facebook Michael Job, di actor and preacher wey many dey call 'Jesus' ontop internet because of how im look and dress, don deny rumour say Kenya goment deport am. — (bbc__67074, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- actress 0.89 177, comedian 0.87 68, nollywood 0.85 108, musician 0.83 358, producer 0.83 145, rapper 0.83 193, singer 0.82 307, model 0.82 146, star 0.82 361
Antonyms
- actress 0.89 177, comedian 0.87 68, nollywood 0.85 108, musician 0.83 358, producer 0.83 145, rapper 0.83 193, singer 0.82 307, model 0.82 146, star 0.82 361
Translations
- English: the protagonist in a movie