actor

Naija

Etymology

From English: actor

Pronunciation1

áktɔ̀ Play Play

Pronunciation2

  • átɔ̀


Noun

  1. Person wey dey act film.
    • Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series.  — (bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)
  2. Person wey be sey na im be di good person for film or for play.
    • De never tell you sey actor no dey die for film?  — ( Haven't you been told that the good guy in a movie never dies? )

Antonyms

boss,bozz


Translations

  • English: protagonist