Difference between revisions of "actor"

Line 7: Line 7:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* átɔ̀
 
* átɔ̀
 +
  aktɔ̀
 
<sm2>Pcm-ng-actor.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-actor.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-actor.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-actor.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 22:06, 27 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

etymology:English (from the word actor)

Pronunciation

  • átɔ̀
 aktɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 157
  • Frequency rank in raw corpus: 1545

The word is used more in written texts than orally.


Noun

actor: the protagonist in a movie -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Na so di actor con kill di Bozz.  — no translation
  2. det (frequency:15)
    Di actor sharp-sharp tweet Yusuf directly.  — (bbc__32911, __no translation__)
    Di actor no make statement wen dem give am chance to tok.  — (bbc__32910, __no translation__)
  3. - (frequency:8)
    Even dough actor die.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__58, even though the actor dies...)
    Actor different from actor.  — (bbc__12354, __no translation__)
  4. amod (frequency:6)
    Im talk say If you need black actor, you suppose go find black actor wey fit speak Japanese.  — (bbc__59499, __no translation__)
    Before dis award, Nkanya Nkwai bin don win oda awards dem laik best actor for 'Ecrans Noirs', and e don komot five films dem;  — (bbc__19548, __no translation__)
  5. amod-det (frequency:5)
    Di 45 year old actor don marry two times before to Hanne Norgaard and Sonya Hamlin.  — (bbc__30538, __no translation__)
    Filming for Tom Cruise latest film don stop, because the top actor dey treat im ankle.  — (bbc__49121, __no translation__)
  6. cc-flat (frequency:4)
    Musician and actor Banky W wear dis Sheikh attire  — (bbc__69198, __no translation__)
    Dis na something wey US musician and actor Tyrese Gibson dey experience after im announce say im friend, US celebrity Will Smith give am $5 million.  — (bbc__41719, __no translation__)
  7. case-det (frequency:4)
    On Wednesday tok tok pesin for police say dem don approve criminal charge against di actor.  — (bbc__77817, __no translation__)
    Last last, di artwork reach di domot of di actor and he reply to one user: Talent out of this world...  — (bbc__63200, __no translation__)
  8. cc (frequency:3)
    Di singer and actor meet demself for di set of di movie The Last Song around 2009.  — (bbc__38297, __no translation__)
    Cameroonian film maker and actor, Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new baby for market.  — (bbc__24675, __no translation__)
  9. nmod (frequency:3)
    Empire actor, Jussie Smollett na one of di brand ambassador for di company.  — (bbc__39897, __no translation__)
    Nollywood actor, Daniel Effiong, tell BBC Pidgin say wetin im reason say join di two cameramen pass na how dia skill just dey enta anoda level dey go.  — (bbc__75386, __no translation__)
  10. appos (frequency:3)
    Job na actor, evangelist, and president of Jesus Loves You Evangelistic Ministries.  — (bbc__61062, __no translation__)
    She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work.  — (bbc__88556, __no translation__)
  11. det-nmod (frequency:3)
    Di ogbonge actor tok dis wan di same day she come out to thank God for her Ph.D degree wey she dedicate to her mama.  — (bbc__36721, __no translation__)
    Actor-dem like, Rita Dominic and filmmaker, Charles Inojie, don follo put mouth ontop dis campaign, to try won gada di N10 million, wey doctor-dem need, to take treat di kidney sickness, wey dey worry dis ogbonge actor.  — (ja102__420, __no translation__)
  12. acl:relcl (frequency:3)
    Im na actor wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series.  — (bbc__58770, __no translation__)
    Neeson, even before 'Taken' film, na actor wey get respect well well for Hollywood because say e sabi act and e come get deep voice ontop.  — (bbc__72591, __no translation__)
  13. case (frequency:2)
    Actor different from actor.  — (bbc__12354, __no translation__)
    You need to smooth too much like actor but you nid to fit get your message across 2. Good communication skills  — (bbc__101824, __no translation__)
  14. conj-det (frequency:2)
    Di 80-year-old actor, dey trial sake of say im drug and assault former basketball player Andrea Constand for 2004.  — (bbc__30599, __no translation__)
    Michael Job/Facebook Michael Job, di actor and preacher wey many dey call 'Jesus' ontop internet because of how im look and dress, don deny rumour say Kenya goment deport am.  — (bbc__67074, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • actress 0.89 177, comedian 0.87 68, nollywood 0.85 108, musician 0.83 358, producer 0.83 145, rapper 0.83 193, singer 0.82 307, model 0.82 146, star 0.82 361

Antonyms

  • actress 0.89 177, comedian 0.87 68, nollywood 0.85 108, musician 0.83 358, producer 0.83 145, rapper 0.83 193, singer 0.82 307, model 0.82 146, star 0.82 361

Translations

  • English: the protagonist in a movie