|
|
Line 21: |
Line 21: |
| | | |
| ===Noun=== | | ===Noun=== |
− | actor: the protagonist in a movie -- Definition in Naija?
| + | '''actor''' |
− | | + | # Person wey be sey na im be di good person for film. |
− | | + | #: {{ux|dv|Na so di '''actor''' con kill di Boss.|( That's how the actor killed the bad guy )}} |
− | # Egbokhare (frequency:Inf)
| + | # person wey dey act film |
− | #: {{ux|dv|Na so di '''actor''' con kill di Bozz.|no translation}}
| + | #: {{ux|dv|Im na '''actor''' wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. |(bbc__58770, He is a very popular actor, as the first black star trooper)}} |
− | # det (frequency:15)
| |
− | #: {{ux|dv|Di '''actor''' sharp-sharp tweet Yusuf directly. |(bbc__32911, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di '''actor''' no make statement wen dem give am chance to tok. |(bbc__32910, __no translation__)}}
| |
− | # - (frequency:8) | |
− | #: {{ux|dv|Even dough '''actor''' die. |(WAZA_06_Cigarettes_T__58, even though the actor dies...)}}
| |
− | #: {{ux|dv|'''Actor''' different from '''actor'''. |(bbc__12354, __no translation__)}}
| |
− | # amod (frequency:6)
| |
− | #: {{ux|dv|Im talk say If you need black '''actor''', you suppose go find black '''actor''' wey fit speak Japanese. |(bbc__59499, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Before dis award, Nkanya Nkwai bin don win oda awards dem laik best '''actor''' for 'Ecrans Noirs', and e don komot five films dem; |(bbc__19548, __no translation__)}}
| |
− | # amod-det (frequency:5)
| |
− | #: {{ux|dv|Di 45 year old '''actor''' don marry two times before to Hanne Norgaard and Sonya Hamlin. |(bbc__30538, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Filming for Tom Cruise latest film don stop, because the top '''actor''' dey treat im ankle. |(bbc__49121, __no translation__)}}
| |
− | # cc-flat (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|Musician and '''actor''' Banky W wear dis Sheikh attire |(bbc__69198, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Dis na something wey US musician and '''actor''' Tyrese Gibson dey experience after im announce say im friend, US celebrity Will Smith give am $5 million. |(bbc__41719, __no translation__)}}
| |
− | # case-det (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|On Wednesday tok tok pesin for police say dem don approve criminal charge against di '''actor'''. |(bbc__77817, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Last last, di artwork reach di domot of di '''actor''' and he reply to one user: Talent out of this world... |(bbc__63200, __no translation__)}}
| |
− | # cc (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Di singer and '''actor''' meet demself for di set of di movie The Last Song around 2009. |(bbc__38297, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Cameroonian film maker and '''actor''', Nkanya Nkwai don tok say fine film na message as e di drop new baby for market. |(bbc__24675, __no translation__)}} | |
− | # nmod (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Empire '''actor''', Jussie Smollett na one of di brand ambassador for di company. |(bbc__39897, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Nollywood '''actor''', Daniel Effiong, tell BBC Pidgin say wetin im reason say join di two cameramen pass na how dia skill just dey enta anoda level dey go. |(bbc__75386, __no translation__)}}
| |
− | # appos (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Job na '''actor''', evangelist, and president of Jesus Loves You Evangelistic Ministries. |(bbc__61062, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|She do cook, waitress, sex-worker, dancer, '''actor''', journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556, __no translation__)}} | |
− | # det-nmod (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Di ogbonge '''actor''' tok dis wan di same day she come out to thank God for her Ph.D degree wey she dedicate to her mama. |(bbc__36721, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|'''Actor'''-dem like, Rita Dominic and filmmaker, Charles Inojie, don follo put mouth ontop dis campaign, to try won gada di N10 million, wey doctor-dem need, to take treat di kidney sickness, wey dey worry dis ogbonge '''actor'''. |(ja102__420, __no translation__)}}
| |
− | # acl:relcl (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Im na '''actor''' wey dey popular well-well, as di first black star trooper for di Star Wars movie series. |(bbc__58770, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|Neeson, even before 'Taken' film, na '''actor''' wey get respect well well for Hollywood because say e sabi act and e come get deep voice ontop. |(bbc__72591, __no translation__)}}
| |
− | # case (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|'''Actor''' different from '''actor'''. |(bbc__12354, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|You need to smooth too much like '''actor''' but you nid to fit get your message across 2. Good communication skills |(bbc__101824, __no translation__)}}
| |
− | # conj-det (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|Di 80-year-old '''actor''', dey trial sake of say im drug and assault former basketball player Andrea Constand for 2004. |(bbc__30599, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Michael Job/Facebook Michael Job, di '''actor''' and preacher wey many dey call 'Jesus' ontop internet because of how im look and dress, don deny rumour say Kenya goment deport am. |(bbc__67074, __no translation__)}}
| |
| | | |
| ====Derived forms==== | | ====Derived forms==== |
Line 70: |
Line 31: |
| | | |
| ====Synonyms==== | | ====Synonyms==== |
− | * actress 0.89 177, comedian 0.87 68, nollywood 0.85 108, musician 0.83 358, producer 0.83 145, rapper 0.83 193, singer 0.82 307, model 0.82 146, star 0.82 361 | + | * actress 0.89 177, comedian 0.87 68, star 0.82 361, musician 0.83 358, Entertainer |
| | | |
| ====Antonyms==== | | ====Antonyms==== |
− | * actress 0.89 177, comedian 0.87 68, nollywood 0.85 108, musician 0.83 358, producer 0.83 145, rapper 0.83 193, singer 0.82 307, model 0.82 146, star 0.82 361
| + | |
| | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: the protagonist in a movie | + | * English: actor |