Difference between revisions of "adomadobody"

m (Emeka moved page adomeadobody to adomadobody)
(No difference)

Revision as of 18:43, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: conflated form of English words I do me/my body

Pronunciation

  • àdòmàdúbɔ̀dí

Play Play

Noun

Something wey person do wey e be sey di ting go con affect di person wey do am.

  • Na adomeadobody be dis o.  — (NSC_2020 This is a boomerang!)

Translations

  • English: boomerang