Difference between revisions of "afamako"

Line 10: Line 10:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make person dey do wey gain no dey.
 
* Make person dey do wey gain no dey.
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}}
+
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}}
:*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|(NSC_Legbeti_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}}
+
:*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|(NSC_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}}
 
:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)}}
 
:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)}}
:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}}
+
:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[busybody]], [[aproko]]
 
* [[busybody]], [[aproko]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''A poorly remunerated job''
 
* English: ''A poorly remunerated job''

Revision as of 17:08, 31 March 2023

Naija

Etymology

From name of company wey bin dey Benin Afam and co.

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

  • Make person dey do wey gain no dey.
  • Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (NSC_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
  • I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do.  — (NSC_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
  • Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.  — (NSC_Legbeti_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)
  • You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do?  — (NSC_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job