Difference between revisions of "afamako"

 
(18 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:Yoruba
+
From: ''Na name of one company for old Midwest region, di name of di company na Afam and Co''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-afamako.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afamako.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afamako.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afamako.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
 
No documented examples in our corpora.
 
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
afamako: 1.an unremunerated or poorly remunerated job. 2. The frame of a window. -- Definition in Naija?
+
* Make person dey do someting wey gain no dey.
 
+
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}}
 
+
:*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|( I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|( I know the pay is poor but I will keep the job.)}}
#: {{ux|dv|1. Wetin man go do?. If na '''afamako''' make person manage am na. You no dey see di '''afamako''' for di window ?|no translation}}
+
:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[busybody]], [[aproko]]
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: 1.an unremunerated or poorly remunerated job. 2. The frame of a window.
+
* English: ''A poorly remunerated job''

Latest revision as of 18:57, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: Na name of one company for old Midwest region, di name of di company na Afam and Co.

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

  • Make person dey do someting wey gain no dey.
  • Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
  • I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do.  — ( I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
  • Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.  — ( I know the pay is poor but I will keep the job.)
  • You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do?  — (Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job