Difference between revisions of "afamako"
(15 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: '' | + | From: ''Na name of one company for old Midwest region, di name of di company na Afam and Co''. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 12: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make person dey do someting wey gain no dey. | |
− | + | :*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|( I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|( I know the pay is poor but I will keep the job.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | *[[aproko]] | + | * [[busybody]], [[aproko]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''A poorly remunerated job'' | + | * English: ''A poorly remunerated job'' |
Latest revision as of 18:57, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: Na name of one company for old Midwest region, di name of di company na Afam and Co.
Pronunciation
- àfámàkò
Adjective
- Make person dey do someting wey gain no dey.
- Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down. — (The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
- I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do. — ( I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
- Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am. — ( I know the pay is poor but I will keep the job.)
- You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do? — (Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)
Synonyms
Translations
- English: A poorly remunerated job