Difference between revisions of "afamako"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Niger-Delta''
+
From: ''Unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na wetin person dey do wey gain no dey.
+
#* Na wetin person dey do wey gain no dey.
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}}
+
#:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}}
:*{{ux|dv| For Benin [[before]], I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey husband house dey do.|(NSC_Legbeti_2020. Back in the days, I know some housewives in Benin who did nothing but gossip all day.)}}
+
#:*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|(NSC_Legbeti_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}}
* Na work wey pass gain abi salary.
+
#* Na work wey pass gain abi salary.
:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job.)}}
+
#:*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will keep the job.)}}
:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos)}}
+
#:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:39, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

    • Na wetin person dey do wey gain no dey.
    • Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
    • I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do.  — (NSC_Legbeti_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
    • Na work wey pass gain abi salary.
    • Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.  — (NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will keep the job.)
    • You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do?  — (NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job.